Susan Imaibehe Ekpoh na one of di few female pilots for Nigeria. She base for di kontri capital Abuja. Her love for planes start wen as small pikin, she enter di cockpit one time wey she dey travel ...
Report of one new investigation by Nigeria election body, Inec don make pipo kwesion say how di commission go conduct forensic investigation for dem sef for dia chairman Prof Joash Amupitan.