Top spokesperson of Iran joint military command Ebrahim Zolfaqari tok for Iran live TV say dem no fit make deal wit pesin ...
For 2026 alone, di national grid don collapse plenti times and e no be like say any solution dey for dat one for now.